魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Kiss Daniel > New Era > Woju

Kiss Daniel



歌詞
專輯列表
歌手介紹

Kiss Daniel

Woju

Na so na so na so

G-Worldwide
Yeh
No be you I carry come
But na you I go carry go
Sisi Agbarigo eh ya
Yo wey
Nor be you I dey check on o
But na you I wanna know know know know know
Sisi Ferari o eh ya
Yo wey
Baby sweet (ahhhh)
Baby nice
Baby tu di du di du
Odikwa tight (Odikwa tight)
Sho mope o sexy,
malo ro boya iro ni
Oti mo pe ode wapa
owa fe ma buga s'emi
Woju o
Le le le le le le le
Baby ko ya woju o
Le le le le le le
Ko ya woju o
Omo de yi le le le le le
Baby ko ya woju o
La la la la la la
No be you I want to carry
But na you I want to marry
Sisi Agbarigo eh ya
Yo weh
No be you I dey give eye o
But na you I want to give my life to
Baby o o
Baby sweet (AHHHH)
Baby nice
Baby tu di du di d
Odikwa tight (Odikwa tight)
Sho mope o sexy,
malo ro boya iro ni
Oti mo pe ode wapa
owa fe ma buga s'emi
Woju o
Le le le le le le le
Baby ko ya woju o
Le le le le le le
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Ko ya woju o
Omo de yi le le le le le
Baby ko ya woju o
La la la la la la
No be you I carry come girl
But na you I carry go
Agbarigo o eh ya
Yo wey
Nor be you I dey check on o
But na you I wanna know know know know know
Baby o
Yo wey
Baby sweet
Baby nice
Baby tu di du di du
Odikwa tight (Odikwa tight)
Sho mope o sexy
malo ro boya iro ni
Oti mo pe ode wapa
owa fe ma buga s'emi
Woju o
Le le le le le le le
Baby ko ya woju o
Le le le le le le
Ko ya woju o
Omo de yi le le le le le
Baby ko ya woju o
La la la la la la
(Sheyman on the mix)
Your boy Kiss e
(Le le ma ma le le ma ma le le)
So fun ko ya lo joko o
(Le le ma ma le le ma ma le le)
Your boy Kiss
(Le le ma ma le le ma ma le le)
So fun pe 'wa la l'eko
(Le le ma ma le le ma ma le le)
Awa la l'eko
(Le le ma ma le le ma ma le)
(Le le ma ma le le ma ma le le)
(Le le ma ma le le ma ma le le)
(Le le ma ma le le ma ma le le)
So fun pe 'wa la l'eko
(Le le ma ma le le ma ma le le)
Its your boy Kiss