魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Omawumi > If You Ask Me

Omawumi



歌詞
專輯列表

Omawumi

If You Ask Me

If you ask me; na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay wey e
start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me…The matter for ground…
Eh! Na who I go ask?
The reason for the reason for the reason
why I'm soliloquizing yeah
The things wey I dey see, wey I dey hear, e
pass me
I've got to tell the story and I've got to tell
it from the starting
About a man, a woman, and their girl pikin
Wait till the second verse before my story
begins
(Repeat )
The woman travel leave her daughter with
the husband
Home a-lonely (home a-lonely)
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
E no tay I begin see the man, his daughter
ad them dey play
Strong play (they play strong play)
A month later the daughter say her period
delay
I ask her who touched her she say her
daddy only
I don't know what to say I don; t know what
to tell her mother
E be like say she get belle
(Repeat )
The story wey I talk e be like say I dey play
But all this type of things they happen everyday
Speak out or take some action abeg you no delay
No let matters worse pass as e dey….as e dey
(Repeat )