- 歌词
- 专辑列表
Adekunle Gold
-
Pablo Alakori
Them no born me with silver spoon My beginning rough ooh darling I no enjoy my life, like other children at all I grow up myself ooh, I hustle tire ooh Person wey get ambition, no they wait for manna ooh
Wuruwuru to the answer ooh (Wuruwuru to the answer ooh) Magomago no be the way, wayo no be the answer o Stop wasting your time oo, no play with your future All man for himself ooh, no shortcut; ooh abeg oh oh abeg Brother abeg, mama jale ooh (ma jale ooh) ooh abeg oh oh abeg, sister abeg no shortcut ooh (no shortcut ooh) abeg
You sit down for house ooh, dey beg, begy for money Pablo Alakori, paadi jawo fine bara No dey rush ooh lolo, somethings they take time ooh To be a man ooh, my brother ooh ko easy
Wuruwuru to the answer ooh (Wuruwuru to the answer ooh) Magomago no be the way, wayo no be the answer o Stop wasting your time oo, no play with your future All man for himself ooh, no shortcut; ooh abeg oh oh abeg Brother abeg, mama jale ooh (ma jale ooh) 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 ooh abeg oh oh abeg, sister abeg no shortcut ooh (no shortcut ooh) abeg
Ire je o si ninu photo, ohun ose lo ma gba You no do anything but you want to hammer I sorry for you i'm sorry for you my brother ooh No play yourself ooh, time dey run ooh away
Wuruwuru to the answer ooh (Wuruwuru to the answer ooh) Magomago no be the way, wayo no be the answer Stop wasting your time oo, no play with your future All man for himself ooh, no shortcut; ooh abeg oh oh abeg Brother abeg, mama jale ooh (ma jale ooh) ooh abeg oh oh abeg, sister abeg no shortcut ooh (no shortcut ooh) abeg
Oh na na na na abeg ooh Adekunle Gold ooh Abeg oh oh abeg Paraparapa Abeg oh oh abeg
-
|