- 歌词
- 专辑列表
Djinee
-
Ego
If i die now, I go happy say, Say when I dey this world, I don fall in love, Which one u dey e Wey u dey treat me so, I don beg, I don do everything But u tell me say u need time and U no fit dey wit me Na so i vow, Anyway I dey go, Ewo! If u help me see Ego, make u tell am i don go, She no look me and so, don pack my load go Ewo! (2xe) No be say I no show how I feel, No be say I no ever show you say I dey real, Everybody don know say I fit do anything for you, I go die for you, Everybody dey laff me cos dem know u be my life, I don say I go marry, cos in u I see my wife, 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 Baby oh! I go take am 4 bus, I go take am 4 train, For this place I no fit stay eh! Ewo! (2xe) I know say u dey hear my voice, cos this song na im i write for you, I dey go find one place where i go hide my head, cos i wan start my whole life anew, She don leave me and so so, Eh Eh Eh Ewo! Ego Ego Ewo! (see ego tell am i don go) Why u do me so Why u do me like this oh! I dey beg, I dey beg, I dey pack my load go Oh Oh! If i die now I go happy say, Say when i dey this world I don fall in love
-
|