- 歌词
- 专辑列表
Solidstar
-
Shokor
shaba, solidstar O she be the judge, i be the case we can't do without each other we stick together she be the hammer, i be the nail oo we can't do without each other we stick together my girl too fresh shokor she fit to make a pastor to turn up that girl too bad shokor she fit to make a prophet to mess up, eh i no dey see no other girl o wetin i want, eh o baby carry everything o wetin i want hmm, so many girls dem sexier but na you wey sexy pass, eh my baby carry everything wetin i dey find O she be the judge, i be the case eh, we can't do with each other we stick together (yeah) she be the hammer, i be the nail oo we can't do without each other we stick together my girl too fresh shokor she fit to make a cripple to standup that girl too bad shokor she fit to your boyfriend to mess up 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 baby ikwara muwe ikwara muweee i love to love you baby i no go tire pretty lady ikwara muwe ikwara muweee my baby carry everything wetin i dey find oooh eh eh eh uh uh uh we can't do without each other we stick together (yeah) she be the hammer, i be the nail oo we can't do without each other we stick together, eh i no dey see no other girl o wetin i want, eh o baby carry everything wetin i want hmm, so many girls dem sexier but na you wey sexy pass, eh my carry everything o wetin i dey find oooh eh eh eh uh uh uh eh
-
|