魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > P-Square > Invasion > Do As I Do

P-Square



歌詞
專輯列表
歌手介紹

P-Square

Do As I Do

Psquare (ahn) and Tiwa Savage with Mr. May
D (ahn)
We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn)
Hey pretty girl with your sexy body
Me like the way you move, you dey make me
soji
Mr. DJ you too sabi
So pon the selense for this party
Baby girl make you come to Daddy
Make you sip some Hennessey and Bacardi
Daddy go rock you steady
Cos you got me going on
Na the wey you dey do me, dey move dey
make dey trowey
Na the thing wey you do make me wan pop
rosey
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh
I can go all night boy
If you ready
Baby follow my lead, I like it nice and steady
You wan spend money
You like how I move my body
I like how it makes you crazy
Can we take it slowly
As I roll and I roll and I whining my hips just
watch me
And by the end of the night I go dey by your
side make you touch me
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh
Oya party starter
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
We step ina the place e no matter (who you
be)
Na who be your father
Rude boy, Mr P Don dada
So follow me follow me baby data
Daddy wan take you up with no ladder
Wey my cheddar
E no matter
You be the phone be the charger
Na the way she dey do me, dey move me, dey
make me dey trowey
Na the thing wey she do make me dey wan
pop rosey
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh