魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Sunny Neji > Ojoro, Ft Shola Majeed

Sunny Neji



歌詞
專輯列表

Sunny Neji

Ojoro, Ft Shola Majeed

ojoro x3
ojoro eh
ojoro ojoro
everytime i call your number eh
you nor dey answer eh
your phone go ring forever eh
your love dey make me tire eh
nor quench my fire eh
na u be my live wire eh
baby nor dey do me o(ojoro) x3
baby nor dey do me eh (ojoro) x3
you dey abuja you say u dey sokoto (ojoro)
nor dey do me o (ojoro) x2
your wayo don too much o (ojoro)
na why you dey do me so (ojoro)
nor dey do me (ojoro)
the thing wey you do nor good o
my heart nor be wood o
your love be like food o to my body
abeg make i see your face o
come to my place o
make we settle the case eh
baby nor dey do me o (ojoro) x3
u dey abuja u say u dey sokoto (ojoro)
nor dey do me oo (ojoro) x2
i don dey try try try try try
to make you understand the way i feel
i nor know why why why why
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
why u dey do me so eh o o
im trying to make u see what u mean
to me is more than gold
i need for you to know my feeling for you
is untold
if you would give me a chance and let me show u what i mean
you and i together we'll go to many places you've never seen
abegi nor dey do me o (ojoro) x3
im down on my knees begging you please
nor dey do me (ojoro)
baby nor dey do me eh x3
you dey abuja you say u dey sokoto
every little thing you do
makes me fall in love with you
and i dunno why you treat me so i dunno what to do
every little thing you do
makes me fall in love with you
but i dunno why you treat me so
i dunno what to do
im like a foool for you
my love is always true
i'll give anything i'll do anything to be with you forever ooh
forever ooh
forever ooooh
baby nor dey do me x3