魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Jovi > 16 Wives > Mad Love-Hospital Bills

Jovi



歌詞
專輯列表

Jovi

Mad Love-Hospital Bills

Me i don di find my baby eh
Not the one that drives me crazy eh
You fit be if you want to eh
Na you go always be my baby eh
I know what i want from you
Sometimes i don't but right now i do
I want to be good for you
Whenever we fight whenever you fall
I want to be there for you
I want to be real for you
And you now say you choose to be with me
I never stopped loving you

You're the only one i ever loved
You all i think about
Na you go finally run me oh
My ndolo no di slack

You're the only one i ever loved
You all i think about
Na you go finally run me oh
My ndolo no di slack

Ndolo no fit ever jam
Telenovela dey wa back
Nyongo inside bank account
As buyer end i chowey bag
I go carry you around the world any day we get to pack
You sef know say if na only me ndolo no di lack

You're the only one i ever loved
You all i think about
Na you go finally run me oh
My ndolo no di slack

You're the only one i ever loved
You all i think about
Na you go finally run me oh
My ndolo no di slack

I go miss you x8

That Bill wey doctor talk'am
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Sometime that man go call'am
Na small money wey i hold'am
I get for find way flop'am

If papa die all that njaka them go be na orphan
Enlé heat for inside room i beg say make them on fan
Make e face hear enlé sweat for e skin
Bed wet call we nurse make e change the bedsheet

Give medecines for chop
Give medecines for sleep
Buy medecines for digestion
Buy medecines for sleep

Two kinds medecines dey
Some one comot na India
Some other one jor dey fo' mop lek dey grind na cassava
Anyhow sef no be man get fo' survive
Fo' di ground fo' die cheap pass fo' remain alive
Control number them for ma front
Thirty thirty bag
Na forty lack
I be need na two hundred bag

Pong thing them borrow dough
Promise for back'am back
I even leave my phone for side wey men them be di sell shark

As i reach hospital
Na Peggy - Bella sleep for dey
Eye white for head all
E colour be na grey
I di hear bad for that thing sotey reach today
I see Jehovah Witness dey tanap dey di pray

They deny make e do blood transfusion
The men them want comot dey no give we no solution
Doctor say we want abort we no know say na twins
Move one one remain rotten
They fo' don move'am since