魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Koker > Testimony

Koker



歌詞
專輯列表

Koker

Testimony

Joy to the world... Koker ti de ooo
Blessings follow me...
oh na na ye ye ye
ah.le le... me le le le ye
call me Mr koker
ah.le le... me le le le ye
Testimony l'a ma ma gbo
Many blessings go come my way
Testimony l'a ma ma gbo
Testimony go come my way
H'ollup H'ollup H'ollup
Cho' baby ooo
Gbo temi ooo
Cho' baby ooo
Gbo... temi... ooo
Moni ki lo seri t'alaye o seri?
ki lo seri t'alaye o se ri?
Wetin you dey do... wey man never do?
My love na one of a kind...
type google and you no go find
ah... baby girl lemme remind you
i'm solidly behind you
i'll never deny you
my caring o ga ju
wetin i go do... nobody never do
Many many many people... many many many people
lopolopo many people... plenty plenty plenty people...
many many many people...
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
many many many people... many many many people dey wait for me
Testimony l'a ma ma gbo
Many blessings go come my way
Testimony l'a ma ma gbo
Testimony go come my way
H'ollup H'ollup H'ollup
Cho' baby ooo
Gbo temi ooo
Cho' baby ooo
Gbo... temi... ooo
she loves my raggae blues
emi gan dorobucci... bad bele is a is allowed
call me when you are around
she loves my raggae blues
emi gan dorobucci... bad bele is a is allowed
call me when you are around
Our love e go live forever... oleku
Your love dey give me fever... i'm missing you
missing you... i'm missing you.
imiss kissing you... i wanna be with you.
My love na one of a kind...
type google and you no go find
ah... baby girl lemme remind you
wetin i go do... nobody never do
koker bobo