魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Solidstar > Solidstar > Good Woman

Solidstar



歌詞
專輯列表

Solidstar

Good Woman

Ay Ay Ay
Da da da
da da da
Da da da
da da da da
Ay Ay Ayyyyyyyyyy Ay

Good woman no dey easy to find(ah)
Happiness your money cannot buy ooo
But if you find that special woman
So when you find that special woman ooo
Hold am tight
Don't you ever let her go

Hold am tight o

Don't you ever let her go

I say good woman no dey easy to find oo (ah)
Happiness your money cannot buy
If you find that special woman

So when you find that special woman ooo
Hold am tight o

Don't you ever let her go

Hold am close o
Don't you ever let her go

A lot of girls don play me oo
And i no go lie
A lot of girls don show me shaggae
But i thank God oo
Omo i be surviver
i'm a love surviver
And i don learn lesson
Cause dem
No Show me mercy
Dem been play me like Lionel Messi
Then dem drop me like Steven Keshi
Oh my gosh
What a life ooo
Pretty girls are something else ooo
Oh mama mama
I'm bigger now I'm better
I be first class for the matter
And the money coming in dollar (eh eh eh)
All i need is a good woman
That will make me a better man
Wey go give me a good life

That girl is so natural
I don't want a copy cat
Such girls are Hooligans
Always want to be recognized
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Oh na na na aa

Good woman no dey easy to find (ah)
Happiness your money cannot buy ooo

But if you find that special woman
So when you find that special woman ooo
Hold am tight
Don't you ever let her go
Hold am tight o
Don't you ever let her go

I say good woman no dey easy to find oo (ah)

Happiness your money cannot buy
If you find that special woman
So when you find that special woman ooo
Hold am tight o
Don't you ever let her go
Hold am close o
Don't you ever let her go

Her pretty face go old
And
Her pretty shape go change ooo
Biggie nyash go stretch
And
Her biggie boobs go fall oh oh oh
But a good woman

is still a good woman ooo
A good woman
Lie lie she no dey change
She no dey change
She brings you joy,
Success and happiness
She go give confidence
Oh na na na na

Good woman no dey easy to find(ah)
Happiness your money cannot buy ooo
But if you find that special woman
So when you find that special woman ooo
Hold am tight
Don't you ever let her go
Hold am tight o
Don't you ever let her go
I say good woman no dey easy to find oo(ah)
Happiness your money cannot buy
If you find that special woman
So when you find that special woman ooo
INDOMIX
END