魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Paul Chisom > Na You

Paul Chisom



歌詞
專輯列表

Paul Chisom

Na You

Aha
i no no wetin i for do without God
just ask ur neighbour wetin i for do without God
or ask somebody wetin i for do without God
Imagine dat Jesus didn't die
Aha
uuuuhhhu
Na u oh oh
only u.Na u i no ooooo
nah only u
Eyeahhhhaa
R.C.G.C are u ready...
Baba na u
love gi dikwa egwu
wen i tink abt the things u do
u love dey make me dey follow u
(Repeat solo1)
see.
because everything nah u
Everything i do
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
nah u
when I wan enjoy nah u
even wen I cry nah u
see wen i fall yakata nah u
wen i stand gidigba nah u
kedikere dikeke nah u(2×)
'I cnt live i cnt b without u— Sammy
Baba nah u
biko nah only u ewo ewo(2×)
solo: without u i dont no wetin i go fit do ooo
without u i go be like mansion with no roof ooo
And without u i go b like bride wey no gt any groom ooo
without u i for don mad i for turn mumu ooo
i cnt live i cnt b without u
i cnt slip cnt wake without u
i cnt live i cnt b without u
i cannot sleep i cannot wake without u