魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Emeka > ZoneOut Sessions

Emeka



歌詞
專輯列表

Emeka

ZoneOut Sessions

Abeg... It's paper boy
Comot your leg for high tension
Free me TV and this is my Zone out session...

Hook

A trip to the South Boy
To be this king no be mouth boy
Old Warri coming out boy
I never burst but see the street just dey shout like
'Ahhh oya tell them make them clear way
Paper paper tell them make them clear way
Me say me say, tell them make them clear way
Paper paper tell them make them clear way

I'm internationally known from Lag to Waf
My flows to funny Sir, devil cry dey laugh
Olosho wear your cloth I'm not here to straff
Chop till my belle full like lekki round about
2 million per show? Around that amount
No dey show yourself bros, show your bank account
Nobody wan see you like craze woman underwear
You say you din blow bros but I am unaware
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Chop your kele by mistake no dey blame me bros
Go blame the kind alert wey dey enter my inbox
Tongue blue, account blue what are we talking
It can never be red (B red) like Davido cousin
I'm made boy
*hook

I say, e be like say I kpuf, na heaven be this?
Use to sleep with 2 girls, na eleven be This?
You no need Yomi casual to suit yourself
But since you wan be Clarence, why not shoot yourself
Anybody dope pass me na drug addict
Them no dey brag with highness, enjoy your habit
I kill the beat like mosquito wey full my parlour
Carry their dead body go do better album
I know say Da grin dey laugh, I dey wound this track
E dey show Tupac 'na your Warri version be that'
Na me dey run the street una just dey jog
If that girl dey stubborn bring am come make I flog
*hook